Ship dem dey stay small Come enter sea. Dem go dey come back Even though di breeze strong well well. For one year You go see me dey come back, Come go for one year. Everybody dey come back, Only di person dem wey we need Wey no dey come back. I trust wetin life dey bring small, Di trust wey I trust myself small pass. But me I believe say E be like say Burn burn ship dem go soon stop. Me, I must come back To stay with my friend dem, With my plan for life dem. Me, I go sing before one year.
© Chidi Anthony Opara. Translation, 2015